Oga Presido Buhari don ask people wey wan be President under APC make dem reason together and try bring out one strong candidate

Oga Presido Buhari don ask people wey wan be President under APC make dem reason together and try bring out one strong candidate.

Oga Presido Buhari Special Adviser on top Media plus Publicity, Femi Adesina tok for statement say Buhari make the call for one State House dinner inside Abuja.

The Presido still tok say the meeting na part of consultation process wey go make sure say APC win the 2023 presidential election.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x