Federal Government don tok say them invest about three billion dollars for oil plus gas production on top the Kolmani Integrated Development Project for Bauchi State
Oga Presido Buhari tok this one for him address for the opening ceremony for commercial production for the Kolmani oil field wey de between of Gombe and Bauchi state boundary.
Oga Presido still tok say him don tell Nigerian National Petroleum Company Limited make dem take the advantage of the size of the product to take attract more investment.