Oga Presido Buhari don give Education Minister 2 weeks deadline to take end ASUU strike

Oga Presido Muhammadu Buhari don give Education Minister wey be Adamu Adamu 2 weeks deadline to take end ASUU strike.

Oga Presido give the deadline today after him get informate from some government Ministries, Agencies plus Departments wey de involve to take settle the matter as e take concern ASUU.

If you still remember say ASUU been go for one month warning strike for February 14th to take show say dem no gree for Federal Government failure to take meet demands.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x