Oga Presido Buhari don launch Nigeria End malaria Council

Oga Presido Muhammadu Buhari don launch the Nigeria End malaria Council for State House inside Abuja.

Oga Presido Muhammadu Buhari tok say the council, wey billionaire businessmen, Aliko Dangote go be the chairmo, go push government programme to end malaria for we country.

For him side, Aliko Dangote come promise say him plus other members of the council go make sure say dem pursue malaria comot for Nigeria.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x