Oga Presido Buhari don travel go London for medical check-up

Oga Presido Muhammadu Buhari don travel go London, United Kingdom, three days after him return from South Korea.

Oga Presido Special Adviser on top Media plus Publicity wey be Femi Adesina, tok for one statement say Oga Presido Buhari go undergo medical checkup for London and come back for the second week of November.

Monday’s travel na one of many many hospital waka wey Oga Presido don waka since him become President for 2015.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x