Oga Presido Buhari say him no anoint anybody as APC consensus presidential candidate

Oga Presido Muhammadu Buhari don tok say him no anoint anybody as APC consensus presidential candidate.

Oga Presido Buhari still tok say him de determine to take make sure say nobody impose any candidate on APC.

The Presido, give the assurance during one meeting wey him get with APC Governors for State House inside Abuja, him still tok say e de important make dem de respect party members.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x