Oga Presido Buhari Swear in Justice Ariwola as new CJN

Justice Olukayode Ariwoola don take office as Acting Chief Justice of Nigeria.

Justice Ariwoola take the oath of office for one ceremony for inside Presidential Villa Abuja, wey Oga Presido Muhamamdu Buhari been preside.

Justice Ariwoola, who dey sixty-two-years-old, take over from Justice Ibrahim Tanko Muhammad, who resign on top say him no de feel fine.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x