Osun State House of Assembly don tok say dem no gree say Governor Adeleke change the state name to the former one.
You fit remember say Governor Adeleke for him inaugural address, order say make the state return to him name wey be Osun State.
Former governor Rauf Aregbesola been chang the state name from Osun State to State of Osun for 2011.