People wey terrorists kidnap for Kaduna-Abuja train don ask Federal Government make dem pay dem compensation

People wey terrorists kidnap for Kaduna-Abuja train don ask Federal Government make dem pay dem compensation so make dem take start life.

Their demand de come so after Nigerian Railway Corporation resume train operations for the Kaduna-Abuja Road, eight months after dem suspend work because of terrorists attack wey make nine passengers lose their lives.

The victims wey follow tori people tok for Abuja, de complain say many of them don the lose wey dem de take chop when terrorists kidnap them.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x