Peter Obi join Labour Party

Former Anambra State Governor, Peter Obi, don join Labour Party after him dump Peoples Democratic Party.

Obi tok say PDP no be right party wey de in line with him vision, him still ok say him choose to enter Labour Party because the party support him plans to turn Nigeria from country wey de chop to that one wey de produce.

Obi wey comot tok this one for one statement inside twitter, say new new things wey de happen for PDP, don make am de impossible make him for continue him presidential ambition under the party.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x