Peter Obi warn him supporters make dem no de insult other people wey wan contest for president

Peter Obi don warn him supporters make dem no de insult other people wey wan contest for president for 2023 general elections.

The former Anambra State Governor tear this warning for inside one statement for Twitter.

Obi still thank him supporters say de dey him side, but him come de beg dem say, make dem see politics as sports and no be as fight.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x