Pipo wey die for Taraba bomb blast don reach 6

Six pipo don die and other pipo carry injury after bomb explode for one beer parlor wey de Mashaya market for Iware community wey de located for Ardo-Kola Local Government Area inside Taraba State.

Police officers we dey for Nigeria Police Force Anti-bomb squad de for the market to detonate bomb wey never explode.

Terrorists wey get link wit Islamic State don tok say na them carry out the bombing.

The group for one statement wey dem write for Arabic, the bomb attack na to revenge the death of dia two leaders.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x