President Buhari meet APC Governors

President Muhammadu Buhari don met APC Governors for inside Presidential Villa, Abuja.

Imo State Governor Hope Uzodinma who follow tori people tok after the meeting, say Oga Presido meet them make dem rub on mind on how APC go take win next year presidential election.

Governor Uzodinma come still tok say na only  APC presidential flagbearer wey be Bola Tinibu get right to pick him running mate.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x