Qatar World Cup go start one day before the official date

The 2022 World Cup for Qatar go start one day before the official date wey be Sunday November 20th with the first game go dey between Qatar and Ecuador.

FIFA administration group say dem take the decision with Qatar and Ecuador after dem receive request from South American confederation wey be Conmebol.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x