Senate change 2022 Electoral Act make statutory delegates fit de participate for party congress and convention

Senate do change some part of the 2022 Electoral Act which go give councillors, local government chairmen, vice chairmen, political party chairmen, state plus federal lawmakers, governors and plus including their deputies, presido and him vice presido, political parties dem National Working Committee members, state party chairmo dem join secretaries.

Senate been change some part of the electoral law after dem consider one bill wey Deputy Senate President Ovie Omo-Agege sponsor as Senators siddon today.

Oga Senate Presido after dem pass the bill, come still explain say lawmakers take that decision make dem for make sure say dem no deny Nigerians rights wey dem get to take participate for political matter.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x