Senate don start to de screen Lauretta Onochie plus other fourteen people for NDDC appointments

Senate don begin screen Oga Presido Special Assistant on top Social Media, Lauretta Onochie plus other fourteen people for NDDC job.

Senate Leader, Senator Ibrahim Gobir, wey be APC member from Sokoto East, read the nominees names.

After that one happen so, Oga Senate Presido, Ahmad Lawan come refer the matter go Senate Committee wey Peter Nwaoboshi be chairmo say make dem screen the nominees.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x