South Africa don tok say dem de bid to host 2027 FIFA Women’s World Cup.
South African Football Association Oga wey be Tebogo Motlanthe tok this one for one news conference.
South Africa na the only African country wey don host the men’s World Cup.