Gunmen don kill 4 US consulate staff for Anambra State. The Anambra Police tok tok person wey be Tobechukwu Ikenga, confirm say the attack happen for along Atani, Osamale Road. The Police tok tok person tell tori people say people wey die for the attack na two Police Mobile Force operatives plus two local US Consulate staff.…
Popular Nigerian writer, Chimamanda Adichie don collect chieftaincy title for her village Adichie wey come from Abba community for Anambra State collect the title of ‘Odeluwa Abba’. Odeluwa title, mean person way de write for the whole world. The title come make Adichie the first woman to collect chieftaincy title for Abba community. Chimamanda Adichie wey her…
Labour Party presidential candidate, Peter Obi don meet Anambra State Governor Charles Soludo. Obi wey be former Anambra state governor, visit Soludo for the governor’s lodge for Amawbia. Chief Press Secretary to Anambra State Governor, Christian Aburime tok for one statement Obi and Soludo hold private discussions.
Popular Nigerian entertainer, Charles Oputa, wey everybody know as Charly Boy or Area Father, don comot for the Peace Committee wey Anambra State Governor, Professor Charles Soludo set up. Charly Boy, wey confirm this development to Lasgidi FM News Desk for telephone interview, tok say him de aware say follow musician, Onyeka Onwenu don comot for the…
Anambra State Governor, Charles Soludo don declare curfew for inside the state. Governor Soludo wey make the declaration for inside one state broadcast for Awka, tok say the curfew go start tomorrow from 6pm till 6 am. The Governor still place ban on Okada, Keke and bus for inside Aguata, Ihiala, Ekwusigo, Nnewi South, Nnewi North, Ogbaru,…
Anambra State Governor, Professor Charles Chukwuma Soludo, has attended a special church service to mark the end of the Monday sit-at-home protest in the South-East. Governor Soludo also offered to pardon members of the banned Indigenous People of Biafra who are operating in different parts of Anambra. Soludo appealed to the pro-Biafra agitators to come out from…