Tag: APC

Tribunal go deliver jugdement of Presidential election on Sept 6, 2023
Tribunal go deliver jugdement of Presidential election on Sept 6, 2023

Di Presidential Election Petitioner Court go deliver judgement of di petitions wey dey challenge Presido Bola Ahmed Tinubu election victory, on Wednesday dis week, September 6, 2023. Di Registrar of di Court of appeal, Umar Bangari, confirm di date give tori pipu and tok di court go show di judgement session for any TV station wey wan…

APC say their hand no de for the party campaign council list for Bayelsa, Kogi plus Imo governorship election
APC say their hand no de for the party campaign council list for Bayelsa, Kogi plus Imo governorship election

APC national leadership don say their hand no de for the party campaign council list for Bayelsa, Kogi plus Imo state governorship election. APC National Publicity Secretary wey be Felix Morka, tok say the list wey the the National Organising Secretary of the party, Sulaimon Argungu, no be official documents of the party. Morka deny this one…

Pastor Tunde Bakare claim say, 2023 election result show say Nigeria no wan APC
Pastor Tunde Bakare claim say, 2023 election result show say Nigeria no wan APC

The Serving Overseer for the Citadel Global Community Church wey be Pastor Tunde Bakare don claim say the results for 2023 elections don shown that Nigerians are tired of the ruling All Progressives Congress. Tok this one for him State of the Nation Broadcast for the church wey de for Ikeja. Pastor Tunde Bakare wey contests for…

Abukakar Kyari take over as APC Acting National Chairmo
Abukakar Kyari take over as APC Acting National Chairmo

APC National Working Committee don confirm say the party National Chairmo Senator Abdullahi Adamu don resign. Senator Adamu resign with the National Secretary of the party wey be Senator Iyiola Omisore, before the party National Caucus plus National Executive Committee meetings wey suppose hold this week. As that one happen so, APC NWC endorse Abubakar Kyari as…

Supreme Court dismiss suit to disqualify APC Presidential Candidates.
Supreme Court dismiss suit to disqualify APC Presidential Candidates.

The Supreme Court don dismiss suit wey Peoples Democratic Party file to disqualify Bola Ahmed Tinubu and Kashim Shettima as presidential candidates of the All Progressives Congress for the 2023 general elections. The People’s Democratic Party file the suit to challenge the qualification of the APC candidates, based on the allegate of double nomination of Kashm Shettima…

Lamidi Apapa Labour Party faction say dem Support Tinubu Inauguration as Presido-elect
Lamidi Apapa Labour Party faction say dem Support Tinubu Inauguration as Presido-elect

Lamidi Apapa Labour Party faction say dem Support Tinubu Inauguration as Presido-elect Lamidi Apapa wey be Labour Party factional Chairmo, say dem Support Tinubu Inauguration as Presido-elect Lamidi Apapa still comot hand and leg from people who him say dem de make call for interim government. Apapa claim say him no believe say the swearing-in of the…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x