Tag: Atiku Abubakar

Tribunal go deliver jugdement of Presidential election on Sept 6, 2023
Tribunal go deliver jugdement of Presidential election on Sept 6, 2023

Di Presidential Election Petitioner Court go deliver judgement of di petitions wey dey challenge Presido Bola Ahmed Tinubu election victory, on Wednesday dis week, September 6, 2023. Di Registrar of di Court of appeal, Umar Bangari, confirm di date give tori pipu and tok di court go show di judgement session for any TV station wey wan…

Presido Tinubu go defend him case for di Presidential Election Petition Tribunal on June 30.
Presido Tinubu go defend him case for di Presidential Election Petition Tribunal on June 30.

Presido Bola Ahmed Tinubu go open him defence for the Presidential Election Petition Tribunal wey dey for di Court of Appeal complex inside Abuja on June 30. Di Presidential Election Petition Tribunal tok dis one as all three petitioners wey dey challenge victory of Presido Tinubu suppose finish their case this week Friday. PDP and their candidate,…

Former Vice Presido Atiku Abubakar tok se Nigeria Democracy dey inside cage.
Former Vice Presido Atiku Abubakar tok se Nigeria Democracy dey inside cage.

The presidential candidate of People’s Democratic Party, Atiku Abubakar don tok se Nigeria democracy dey for inside cage and e go need every Nigeria pipu to rescue am. Atiku se the jollification of Democracy day this year na time for Nigerians to dey think how the kontri go move forward. The former Vice Presido tok inside one…

Atiku don tell DSS make dem arrest Femi Fani-Kayode
Atiku don tell DSS make dem arrest Femi Fani-Kayode

PDP presidential candidate wey be Atiku Abubakar don the Department of State Services make dem arrest one of the APC Presidential Campaign Council tok tok person, Femi Fani-Kayode. Atiku Abubakar still tell Nigerians make dem mind Fani-Kayode for the different bad thing wey him de talk because him de fight for him belle. The Nigeria Vice Presido…

Atiku Abubakar say him go ask for debt forgiveness for Nigeria
Atiku Abubakar say him go ask for debt forgiveness for Nigeria

Peoples Democratic Party presidential candidate wey be Atiku Abubakar don tok say him beg people wey borrow Nigeria money make dem forgive the country or cancel the igbese. The former Vice Presido tok this one for him speech for the Lagos Business School 2022 Alumni Day. Atiku Abubakar still use the occasion to engage people wey show…

Peter Obi don tok say him no go any debate wey other candidates no come
Peter Obi don tok say him no go any debate wey other candidates no come

Labour Party don tok say their presidential candidate wey be Peter Obi don tok say him no go any debate wey other presidential candidates no come The Director General for Obi-Datti Campaign Organisation, Doyin Okupe, tell toli people this one for Abuja. This one de happen after the Town Hall Meeting for presidential candidate wey Arise TV…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x