Tag: Bola Ahmed Tinubu

Tribunal go deliver jugdement of Presidential election on Sept 6, 2023
Tribunal go deliver jugdement of Presidential election on Sept 6, 2023

Di Presidential Election Petitioner Court go deliver judgement of di petitions wey dey challenge Presido Bola Ahmed Tinubu election victory, on Wednesday dis week, September 6, 2023. Di Registrar of di Court of appeal, Umar Bangari, confirm di date give tori pipu and tok di court go show di judgement session for any TV station wey wan…

Presido Tinubu se him no go tolerate arbitrary court orders wey go truncate Naija Democracy
Presido Tinubu se him no go tolerate arbitrary court orders wey go truncate Naija Democracy

Presido Bola Ahmed Tinubu don declare se em no go tolerate arbitrary court orders wey him feel se go truncate Nigeria Democracy. Instead, Presido Tinubu promised to make sure more reforms dey for the judiciary, wey him tok se don start already wit the signing of the law for uniform retirement age of judicial officers. For him…

Presido Tinubu salute MKO Abiola for him Democracy Day Speech
Presido Tinubu salute MKO Abiola for him Democracy Day Speech

Presido Bola Ahmed Tinubu dey tell Nigerians se mak dem no tek we democratic governance for we kontri for granted. Presido Tinubu se those pipu wen dey during by the time of military rule for we kontri understand the difference between the freedom of democracy and the lawlessness of dictatorship. Tinubu tok this one for him first…

Expectations High for Nigeria new Presido Tinubu
Expectations High for Nigeria new Presido Tinubu

Some politicians wey dey close to the new Presido Bola Ahmed Tinubu don tok se him administration go succeed from day one. One of dem na Senior Advocate of Nigeria and chieftain of the All Progressives Congress, Babatunde Ogala. The Senior Lawyer tok se him believe se Presido Tinubu don already gather the team wey go work…

Supreme Court dismiss suit to disqualify APC Presidential Candidates.
Supreme Court dismiss suit to disqualify APC Presidential Candidates.

The Supreme Court don dismiss suit wey Peoples Democratic Party file to disqualify Bola Ahmed Tinubu and Kashim Shettima as presidential candidates of the All Progressives Congress for the 2023 general elections. The People’s Democratic Party file the suit to challenge the qualification of the APC candidates, based on the allegate of double nomination of Kashm Shettima…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x