Tag: Bola Tinubu

APC presidential candidate, Bola Tinubu don carry him campaign go Owerri   
APC presidential candidate, Bola Tinubu don carry him campaign go Owerri  

All Progressives Congress presidential candidate, Bola Tinubu don carry him campaign go Owerri, Imo State. Oga Presido Muhammadu Buhari come the APC campaign rally, together with Governors Hope Uzodinma of Imo State, Governor Babajide Sanwo-Olu of Lagos plus Governor Dave Umahi of Ebonyi State. Bola Tinubu for him message, promise say, him go carry we people comot…

APC don hold campaign for Kwara State
APC don hold campaign for Kwara State

APC All Progressives Congress don hold campaign for Ilorin wey be the Kwara State capital upon say some reports tok say the party don postpone the election. The National Chairmo for APC, Abdullahi Adamu, plus the Campaign Director General, Governor Simon Lalong of Plateau State come the campaign rally yesterday. APC presidential candidate Bola Ahmed Tinubu, plus…

Tinubu don meet labour leaders and come still promise to tackle unemployment
Tinubu don meet labour leaders and come still promise to tackle unemployment

All Progressives Congress presidential candidate, Bola Tinubu, don meet with the Nigerian Labour Congress and Trade Union Congress leaders for Abuja. Tinubu for the meeting promise say him go tackle unemployment if him win 2023 presidential election. For the event, labour leaders still make some demands from Tinubu, one of which na total fight against corruption.

Bola Tinubu don deny say him no receive money from Lagos State Government
Bola Tinubu don deny say him no receive money from Lagos State Government

All Progressives Congress presidential candidate wey be Bola Tinubu don deny say him no receive money from Lagos State Government Tinubu wey be former governor for Lagos State, tok say people wey de ask how him take make him money de jealous am. Tinubu wey tok all this ones when him de answer questions for one interview…

Bola Tinubu still de insist say him no go follow Peter Obi debate  
Bola Tinubu still de insist say him no go follow Peter Obi debate  

All Progressives Congress Presidential Campaign Council don tok say their presidential candidate wey be Bola Tinubu no go follow Labour party presidential Peter Obi debate. APC Presidential Campaign Council Oga tok tok person, Festus Keyamo say dem go send one of their tok tok person make him follow Obi debate. Keyamo still tok say Peter Obi go…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x