Tag: Central Bank of Nigeria

Oga Presido Tinubu don summon CBN Acting Governor
Oga Presido Tinubu don summon CBN Acting Governor

Oga Presido Bola Tinubu don summon Central Bank of Nigeria Acting Governor wey be Folasodun Sonubi make brief am on top the things wey de happen for foreign exchange market. Oga Presido Tinubu invitation de happen after one naira de exchange above nine hundred naira. Sonubi after the meeting, tell State House tori people say CBN go…

CBN say dem no change plan to replace 1000, 500 & 200 notes
CBN say dem no change plan to replace 1000, 500 & 200 notes

Central Bank of Nigeria say dem no change plan to replace 1000, 500 & 200 notes. CBN Acting Governor, Folashodun Shonubi na him talk this one for Monetary Policy Committee meeting for the bank headquarters inside Abuja. Shonubi tell Nigerians make dem continue to de deposit their old money with banks before December 31, 2023, deadline.

CBN don direct banks make dem receive plus still give out old naira notes
CBN don direct banks make dem receive plus still give out old naira notes

The Central Bank of Nigeria don direct banks make dem receive plus still give out old naira notes across we country. The CBN give the instruction for Bankers’ Committee meeting wey happen on Sunday. CBN tok say the directive de in-line with Oga Presido Buhari administration commitment to de obey court orders.

CBN say dem no go change February 10 deadline to take change old Naira notes
CBN say dem no go change February 10 deadline to take change old Naira notes

Central Bank of Nigeria say dem no go change February 10 deadline to take change old 1000, 500 and 200 Naira notes. CBN Governor, Godwin Emefiele, na him tok this one so upon say Supreme Court don rule against the February 10 deadline. Emefiele wey tok for one meeting for Abuja with people wey represent some foreign…

CBN don introduce domestic card   
CBN don introduce domestic card  

The Central Bank of Nigeria don introduce wetin dem call Nigerian national domestic card scheme. The domestic card scheme introduction na part of CBN efforts to take improve online payment system for we country CBN Governor, Godwin Emefiele tok say the domestic card go help deepen electronic payment for the country because e go give users option.

House of Reps don threaten say dem go arrest CBN Governor, Godwin Emefiele
House of Reps don threaten say dem go arrest CBN Governor, Godwin Emefiele

House of Representatives do threaten say dem go arrest Central Bank of Nigeria Governor Godwin Emefiele. House of Representatives Speaker, Femi Gbajabiamila give the threat so after Emefiele no gree show face before the House Committee for the second day so. House Committee wey Ado Doguwa de head na to look unto complain wey de follwo CBN…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x