Tag: Central Bank of Nigeria

CBN don tok say dem no go go back for the new cash withdrawal policy
CBN don tok say dem no go go back for the new cash withdrawal policy

The Central Bank of Nigeria don tok say dem no go go back for the new cash withdrawal policy upon say many Nigerians no gree with the policy. Senate and the House of Representatives don still show concern on top the new policy and come still ask CBN make dem provide more informate on top the matter.…

Central Bank of Nigeria don put limit on top how much person fit withdraw
Central Bank of Nigeria don put limit on top how much person fit withdraw

Central Bank of Nigeria don put limit on top how much person fit withdraw. CBN order banks plus other institutions wey get hand for issue wey concern money say make dem make sure say money wey people fit collect from bank counter weekly no go pass one hundred thousand naira while companies own no go pass five…

CBN don raise interest rate go 15.5%
CBN don raise interest rate go 15.5%

Central Bank of Nigeria don raise Monetary Policy Rate by one-point-five percent interest as part of way to take tackle inflation for we country. Monetary Committee for the Central Bank of Nigeria carry the MPR go from fourteen percent go fifteen-point-five percent. CBN Governor wey be Godwin Emefiele, still announce increase on top the Cash Requirement Ratio…

Monetary Policy Committee increase lending rate to 13.5%
Monetary Policy Committee increase lending rate to 13.5%

Monetary Policy Committee for inside Central Bank of Nigeria don vote to increase Monetary Policy Rate which dem take to measure interest rate to thirteen-point five percent. CBN Governor, Godwin Emefiele, wey tok this one as him de follow some story people for the bank headquarters for inside Abuja tok, say six out of eleven committee members…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x