Tag: DSS

DSS dey try to stop allege violet protest across Nigeria
DSS dey try to stop allege violet protest across Nigeria

Di Department of State Services don tok se dem know about di allege staged violent protest by some pipu and group across Nigeria. Di DSS se dis protest plot suppose to discredit de Federal Government and Security agencies on top various socio-economic matters for di country. Di DSS tok-tok pesin, Peter Afunanya, tok am for one statement…

DSS carry suspended CBN Governor go court
DSS carry suspended CBN Governor go court

Di Department of State Services don carry suspended Governor of the Central Bank of Nigeria, Godwin Emefiele go Federal High Court in Lagos. Dis arraignment dey happun afta one Federal High Court for Abuja order di DSS to charge Emefiele before court or make dem release am nothing more than seven days. Tight security, with some DSS…

DSS tok se dem don charge suspended CBN governor Godwin Emefiele to court
DSS tok se dem don charge suspended CBN governor Godwin Emefiele to court

DSS tok tok persin, Peter Afunaya, no tok wetin dem charge Emefiele for or tok which court dem file di charges. Afunaya dey tok dis one hours after one Abuja High Court order di DSS to charge Emefiele go court or release am from detention. Justice Hamza Muazu give di ruling for di case of fundamental human…

DSS dey warn against terror attack during Ileya
DSS dey warn against terror attack during Ileya

Di Department of State Services don dey join rain about possible terror attacks for worship and recreational centres as Mulisms dey prepare to celebrate Eid-El-Kabir. Di DSS still confirm se dem join bodi wit troops of the Nigerian Army and men of di Nigeria Police Force to recover Improvised Explosive Devices from terrorists. DSS tok tok pesin,…

CBN Governor wey Oga Presido Tinubu suspend don carry DSS go court
CBN Governor wey Oga Presido Tinubu suspend don carry DSS go court

Central Bank of Nigeria Governor wey Oga Presido Tinubu suspend don carry the Department of State Services DSS go court sake of say dem still de detain am. Emefiele for one motion wey him lawyer file, dey find order from the High Court of the Federal Capital Territory take enforce him right to take move around. For…

DSS tok se make pipu wey no get business for Eagle square no near there on Monday next week.
DSS tok se make pipu wey no get business for Eagle square no near there on Monday next week.

Department of State Services don give another warning se some pipu dey plan to scatter the presidential inauguration ceremony on Monday next week. This na the third warning from DSS since dem announce the result of the presidential election in favour of APC Bola Ahmed Tinubu and him running-mate, Kashim Shettima. DSS tok tok persin, Peter Afunanya,…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x