Tag: Economy

Oga Presido Tinubu don summon CBN Acting Governor
Oga Presido Tinubu don summon CBN Acting Governor

Oga Presido Bola Tinubu don summon Central Bank of Nigeria Acting Governor wey be Folasodun Sonubi make brief am on top the things wey de happen for foreign exchange market. Oga Presido Tinubu invitation de happen after one naira de exchange above nine hundred naira. Sonubi after the meeting, tell State House tori people say CBN go…

House of rep reject motion wey wan stop increase for fuel price
House of rep reject motion wey wan stop increase for fuel price

House of Representatives don reject one motion to take stop increase for price of fuel. The House tok say dem go investigate increase for fuel price plus increase for transportation cost. The House still tok say e no go dey fair make dem put mouth for the matter because, committee don de investigate the matter.

CBN say dem no go change February 10 deadline to take change old Naira notes
CBN say dem no go change February 10 deadline to take change old Naira notes

Central Bank of Nigeria say dem no go change February 10 deadline to take change old 1000, 500 and 200 Naira notes. CBN Governor, Godwin Emefiele, na him tok this one so upon say Supreme Court don rule against the February 10 deadline. Emefiele wey tok for one meeting for Abuja with people wey represent some foreign…

Court don ban CBN say make dem no extend February 10 deadline to take withdraw old naira notes
Court don ban CBN say make dem no extend February 10 deadline to take withdraw old naira notes

Justice Eneojo Eneche for the Federal Capital Territory High Court don ban CBN, President Muhammadu Buhari plus twenty seven banks say make dem no extend February 10 deadline to take withdraw old naira notes for inside we country. For the case wey five political parties file, the court still grant order wey direct the Chief Executive Officers…

CBN don introduce domestic card   
CBN don introduce domestic card  

The Central Bank of Nigeria don introduce wetin dem call Nigerian national domestic card scheme. The domestic card scheme introduction na part of CBN efforts to take improve online payment system for we country CBN Governor, Godwin Emefiele tok say the domestic card go help deepen electronic payment for the country because e go give users option.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x