Tag: EFCC

Court fix date to tek hear case wey Diezani Alison-Madueke file against EFCC
Court fix date to tek hear case wey Diezani Alison-Madueke file against EFCC

Federal High Court for Abuja don fix October 23 to hear di case wey former Minister of Petroleum Resources, Diezani Alison-Madueke file against di Economic and Financial Crimes Commission. Diezani Alison-Madueke dey challenge di court order wey she obtain from EFCC sake of di final forfeiture of her assets wey dem seize. Justice Inyabg Ekwo fix di…

CBN Governor wey Oga Presido Tinubu suspend don carry DSS go court
CBN Governor wey Oga Presido Tinubu suspend don carry DSS go court

Central Bank of Nigeria Governor wey Oga Presido Tinubu suspend don carry the Department of State Services DSS go court sake of say dem still de detain am. Emefiele for one motion wey him lawyer file, dey find order from the High Court of the Federal Capital Territory take enforce him right to take move around. For…

EFCC lawyer dey call for investigation into Abdulrasheed Bawa suspension
EFCC lawyer dey call for investigation into Abdulrasheed Bawa suspension

Long time lawyer of di Economic and Financial Crimes Commission, Wahab Shittu don call for thorough investigationand fair hearing for di case against di suspended EFCC chairmo, Abdurasheed Bawa. Shittu tok se the reason na be se some pipu don already dey look Bawa suspension as case of corruption wey dey fight am back or se him…

Abdulkarim Chukkol don take over as EFCC Acting Chairmo
Abdulkarim Chukkol don take over as EFCC Acting Chairmo

Abdulkarim Chukkol don take over as Economic and Financial Crimes Commission Acting Chairmo. Chukkol take over after Oga Presido Bola Tinubu suspend EFCC Chairmo wey be Abdulrasheed Bawa. Remember say DSS tok tok person, Peter Afunanya tok say dem don invite Bawa come their office to answer questions on top allegiate say him de involve for activities…

Court don convict Doyin Okupe under Money Laundering Act
Court don convict Doyin Okupe under Money Laundering Act

Federal High Court for Abuja don convict Doyin Okupe under the Money Laundering Act. The judgement na as e take concern the two hundred million naira wey Doyin Okupe collect from National Security Adviser, Sambo Dasuki. Economic and Financial Crimes Commission been drag Okupe go court because him violate Money Laundering Act when him be serve as…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x