Tag: Elections

Presido Tinubu go defend him case for di Presidential Election Petition Tribunal on June 30.
Presido Tinubu go defend him case for di Presidential Election Petition Tribunal on June 30.

Presido Bola Ahmed Tinubu go open him defence for the Presidential Election Petition Tribunal wey dey for di Court of Appeal complex inside Abuja on June 30. Di Presidential Election Petition Tribunal tok dis one as all three petitioners wey dey challenge victory of Presido Tinubu suppose finish their case this week Friday. PDP and their candidate,…

Oga Presido Buhari don warn foreign countries make dem no put hand for 2023 general elections
Oga Presido Buhari don warn foreign countries make dem no put hand for 2023 general elections

Oga Presido Muhammadu Buhari don warn foreign countries make dem no put hand for 2023 general elections Oga Presido Buhari give this warning as him de receive credence letters from Sweden, Switzerland, Ireland, Thailand, Senegal and South Sudan Ambassadors for Abuja. Presido still tell the ambassadors make dem no out sentiment as dem do their work.

Federal Government don promise Nigerians say 2023 election go still hold
Federal Government don promise Nigerians say 2023 election go still hold

Federal Government don promise Nigerians say 2023 election go hold The Minister on top Information plus Culture, Lai Mohammed, na him give the assurance after Independent National Electoral Commission tok say election fit no because of insecurity. Lai Mohammed tell tori people for Abuja say, no kind threat fit stop INEC make dem no conduct the elections…

Court don order INEC make them resume Voter Registration
Court don order INEC make them resume Voter Registration

Federal High Court Abuja on order INEC make them resume Voter Registration. The order so by Justice Inyang Ekwo de come more than three months after INEC suspend Continuous Voter Registration, after one-month extension from June 30 go reach July 31, 2022. Justice Ekwo made the order for the case against INEC wey one Anajat Salmat plus…

INEC don warn about fake online voter registration websites
INEC don warn about fake online voter registration websites

Independent National Electoral Commission don warn say many many fake websites don come online to de advertise voter registration. Festus Okoye wey be INEC National Commissioner for Voter Education and Publicity na him tear this warning for statement. This warning de come so after INEC conclude Continuous Voter Registration exercise for the 2023 general elections.

32 Local Government Chairmen inaugurated in Oyo State
32 Local Government Chairmen inaugurated in Oyo State

Newly elected local government chairmen have resumed work in thirty-two local government councils in Oyo State. The State Chief Judge, Justice Munta Abimbola, led the new local government chairmen to recite their oath of office at a ceremony in the capital, Ibadan. Governor Seyi Makinde was also present at the event, during which he challenge the new…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x