Tag: Entertainment

Minnesota State for US Celebrate World Wizkid Day
Minnesota State for US Celebrate World Wizkid Day

Minnesota State for USA don Celebrate World Wizkid Day The celebration for the Nigerian singer wey him name na Ayodeji Ibrahim Balogun na the second edition since Governor Mark Dayton make the declaration for October 6, 2019. Dayton been declare for one document wey dem seal plus still sign am na to take celebrate Wizkid’s achievements for…

Court don find US singer R. Kelly wey de jail guilty for child pornography
Court don find US singer R. Kelly wey de jail guilty for child pornography

Court don find US singer R. Kelly wey de jail guilty for child pornography. Kelly so wey don de serve thirty-year sentence on top sex offences before this latest conviction for three counts sake of  say him de produce small pikin pornography. Based on this latest sentence, R. Kelly no go comot for prison until him reach…

Wizkid Wins 5 Awards for 2022 Headies
Wizkid Wins 5 Awards for 2022 Headies

Nigerian afrobeats star, Ayodeji Balogun wey we all sabi as Wizkid don become the artiste wey don win the highest awards for this year Headies Awards. Wizkid become the first person to win fifteen awards since the Headies Awards start for 2007. The artiste wey get nomination for ten categories for this year award, win for five…

Court don rule say make Ice Prince de for Ikoyi Prison
Court don rule say make Ice Prince de for Ikoyi Prison

Court don rule say make Nigerian rapper wey be Ice Prince dey for Ikoyi Prison sake of say on an allegiate say him assault one police officer and come still attempt to kidnap am. Lagos Police Command tok tok person wey be Benjamin Hundeyin tell Lasgidi FM’s Najite Atirene say police carry Ice Prince go one Magistrate…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x