Tag: Entertainment

Kizz Daniel don apologise on top show wey him miss for Tanzania
Kizz Daniel don apologise on top show wey him miss for Tanzania

Nigerian singer wey him name na Kizz Daniel don apologise say him fail to perform for one show inside Tanzania. Police arrest Daniel for Dar es Salaam, wey be Tanzania capital on Monday because him no perform for the show. The Buga singer for one news conference, explained him own side for the story, apologise and come…

Men wey carry gun don kidnap 2 Nollywood actors
Men wey carry gun don kidnap 2 Nollywood actors

Men wey carry gun don kidnap two popular Nollywood actors plus members of the Actors Guild of Nigeria, Cynthia Okereke and Clemson Cornel. The Director of Communications for the Actors Guild of Nigeria, Monalisa Chinda tell tori people dem this yarn. She tok say the National Presido for AGN wey be Emeka Rollas don instruct members make…

IGP say make dem investigate Portable   
IGP say make dem investigate Portable  

Oga Inspector General of Police, Usman Alkali Baba, don order say make dem investigate street singer, Habeeb Okikiolu, wey everybody know as Portable. The police investigate on top Portable de come because say Portable come online de claim say, him na one of the founders of  criminal cult group wey dem call One Million Boys, wey de…

Davido congratulate Banky W say him win PDP House of Representatives primary ticket
Davido congratulate Banky W say him win PDP House of Representatives primary ticket

Nigeria ogbonge Afrobeat singer, David Adeleke, wey we sabi as Davido, don congratulate him fellow singer, Banky W say win PDP primaries ticket for Eti-Osa constituency House of Representatives for 2023 general elections. Davido wey congratute Banky W for one tweet, come beg Nigerian youths say make dem no de too complain, but instead make dem try…

Nollywood actor, Yul Edochie say him get another son outside him first marriage
Nollywood actor, Yul Edochie say him get another son outside him first marriage

Yul come still tok say the boy na the product of him second marriage with actress Judy Austin Muoghalu. For one short message for social media, Yul tok say time don reach for the whole world to know him son wey him name Star Dike Munachimso Yul-Edochie. Yul wey be son of Ogbonge Nollywood actor Pete Edochie,…

Angelique Kidjo outshines Nigerian nominees at 2022 Grammy Awards
Angelique Kidjo outshines Nigerian nominees at 2022 Grammy Awards

The 64th Grammy Awards ceremony has been held in the United States, but no single award was won by Nigerian nominees. Femi Kuti, Made Kuti and Wizkid were nominated in the Best Global Music Performance and Best Global Music Album categories. However, Arooj Aftab from Pakistan won the award for Best Global Music Performance for her single…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x