The Minister for Information plus Culture wey be Lai Mohammed don blame opposition parties for fuel and naira scarcity for we country. Lai Mohammed, wey make the allegiate for news conference for Abuja, tok say opposition parties don go collect court orders to take stop the government make dem no adjust February 10 deadline for naira notes…
