Tag: Federal Government

Federal Government don suspend COVID-19 tests for travelers
Federal Government don suspend COVID-19 tests for travelers

Passengers wey wan travel come inside and travel outside Nigeria no need to take compulsory Covid-19 tests. This one so de happen because say the Federal Government don approve the suspension of Covid-19 safety measures plus travel advisory. Secretary to the Government of the Federation, Boss Mustapha, wey be the Presidential Steering Committee on top COVID-19 Chairmo,…

Federal Government say dem go open Second Niger Bridge for one month
Federal Government say dem go open Second Niger Bridge for one month

Federal Government don tok say them go open the Second Nigeria from December 15, 2022, to January 15, 2023. Minister for Works plus Housing, Babatunde Fashola tok this one as him de answer questions from journalists for Abuja. The minister tok say the Federal Government de open the bridge to take comot pressure from the old bridge…

People wey terrorists kidnap for Kaduna-Abuja train don ask Federal Government make dem pay dem compensation
People wey terrorists kidnap for Kaduna-Abuja train don ask Federal Government make dem pay dem compensation

People wey terrorists kidnap for Kaduna-Abuja train don ask Federal Government make dem pay dem compensation so make dem take start life. Their demand de come so after Nigerian Railway Corporation resume train operations for the Kaduna-Abuja Road, eight months after dem suspend work because of terrorists attack wey make nine passengers lose their lives. The victims…

Federal Government don concludes investigation on top Kuje Prison Break
Federal Government don concludes investigation on top Kuje Prison Break

The Federal Government don concludes investigation on top Kuje Prison Break The Minister on top Interior matter wey be Rauf Aregbesola, tok say the say dem no go make the outcome of the investigation public. Aregbesola come still tok say many of the prisoners wey escape from the prison, still de the run while dem don capture…

Federal Government don announce move to release hundreds of prisoners across the country
Federal Government don announce move to release hundreds of prisoners across the country

Federal Government don announce move to release hundreds of prisoners across the country. The Minister for Interior, Rauf Aregbesola, tok say they don write to all the thirty-six states governors to discuss the plan and how dem go take carry out the plan. The Minister’s Media Adviser wey be Sola Fasure tell tori people for Abuja say…

Federal Government don tok say Kaduna-Abuja rail service go start again this month
Federal Government don tok say Kaduna-Abuja rail service go start again this month

Federal Government don tok say Kaduna-Abuja rail service go start again this month. Minister for Transportation, Mu’azu Sambo tok this one as him de give him ministry scorecard for Abuja. Him tok say better security don de to make sure say train passengers de safe. Sambo come still tok say the ministry don learn plenty lessons from…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x