Tag: Federal High Court

DSS carry suspended CBN Governor go court
DSS carry suspended CBN Governor go court

Di Department of State Services don carry suspended Governor of the Central Bank of Nigeria, Godwin Emefiele go Federal High Court in Lagos. Dis arraignment dey happun afta one Federal High Court for Abuja order di DSS to charge Emefiele before court or make dem release am nothing more than seven days. Tight security, with some DSS…

Court don convict Doyin Okupe under Money Laundering Act
Court don convict Doyin Okupe under Money Laundering Act

Federal High Court for Abuja don convict Doyin Okupe under the Money Laundering Act. The judgement na as e take concern the two hundred million naira wey Doyin Okupe collect from National Security Adviser, Sambo Dasuki. Economic and Financial Crimes Commission been drag Okupe go court because him violate Money Laundering Act when him be serve as…

Court don order INEC make them resume Voter Registration
Court don order INEC make them resume Voter Registration

Federal High Court Abuja on order INEC make them resume Voter Registration. The order so by Justice Inyang Ekwo de come more than three months after INEC suspend Continuous Voter Registration, after one-month extension from June 30 go reach July 31, 2022. Justice Ekwo made the order for the case against INEC wey one Anajat Salmat plus…

Court don stop INEC say make dem no end voter registration on June 30
Court don stop INEC say make dem no end voter registration on June 30

Federal High Court for Abuja don stop INEC say make dem no end voter registration on June 30 Justice Mobolaji Olajuwon give the order as him de rule for one motion wey the Socio-Economic Rights and Accountability Project, SERAP plus one hundred and eighty-five other Nigerians been file for the court. SERAP plus other concerned Nigerians been…

Federal High Court don rule say former Oga Presido Jonathan fit contest presidential election
Federal High Court don rule say former Oga Presido Jonathan fit contest presidential election

Federal High Court wey sit for Yenagoa, Bayelsa State don rule say former Oga Presido Goodluck Jonathan fit contest presidential election The Judge, Justice Isa Hamma Dashen, for him judgment rule say no law wey dem backdate fit stop Jonathon to contest for President. Many strong political debates don de over whether Jonathan still qualify to run…

Code of conduct chairman fail to stop him Senate probe
Code of conduct chairman fail to stop him Senate probe

Federal High Court for Abuja don rule say the Nigerian Senate get power to investigate the Chairmo of the Code of Conduct Tribunal, Danladi Umar say him harass one security guard for one shopping mall for Abuja. Justice Inyang Ekwo come rule say Danladi Umar no do well with him behaviour, Justice Ekwo come still add say…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x