Tag: Football

Chukwueze win La Liga Best African Player
Chukwueze win La Liga Best African Player

Samuel Chukwueze don win La Liga Best African Player for 2022/2023 season after him play well for Villarreal. Chukwueze wey be Nigerian striker play thirty-seven matches for this season, him start twenty-seven of the matches dem and him score six league goals. Him receive the award after the game wey Villarreal play against Atlético Madrid for weekend.

Lionel Messi win 2023 Laureus World Sportsman of the Year award
Lionel Messi win 2023 Laureus World Sportsman of the Year award

Argentina captain, Lionel Messi don win the 2023 Laureus World Sportsman of the Year award. The organisers tok for twitter say Messi win the award sake of say him lead Argentina to win their third World Cup for Qatar. Meanwhile, Nigerian athlete, Tobi Amusan lose her own category; Laureus World Breakthrough of the Year Award to twenty-year-old…

Osimhen don score for Napoli 1-nil win against Fiorentina
Osimhen don score for Napoli 1-nil win against Fiorentina

Nigerian striker, Victor Osimhen miss one penalty but still score another goal to give Napoli a one-nil win over Fiorentina for their first home match since dem win the Serie A title. Osimhen score with penalty for seventy fourth minute after Nicolas Gonzalez foul Khvicha Kvaratskhelia for the penalty area.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x