Tag: Godwin Emefiele

Court give Emefiele 20 million naira bail
Court give Emefiele 20 million naira bail

Governor for Central Bank of Nigeria, Godwin Emefiele, wey government suspend don tell court say him no dey guilty on top two counts for illegal possession of firearm plus ammunition. Justice Nicholas Oweibo still grant Emefiele bail for the sum of twenty million naira plus one surety. Federal Ministry of Justice been file the charges against Emefiele…

DSS carry suspended CBN Governor go court
DSS carry suspended CBN Governor go court

Di Department of State Services don carry suspended Governor of the Central Bank of Nigeria, Godwin Emefiele go Federal High Court in Lagos. Dis arraignment dey happun afta one Federal High Court for Abuja order di DSS to charge Emefiele before court or make dem release am nothing more than seven days. Tight security, with some DSS…

DSS tok se dem don charge suspended CBN governor Godwin Emefiele to court
DSS tok se dem don charge suspended CBN governor Godwin Emefiele to court

DSS tok tok persin, Peter Afunaya, no tok wetin dem charge Emefiele for or tok which court dem file di charges. Afunaya dey tok dis one hours after one Abuja High Court order di DSS to charge Emefiele go court or release am from detention. Justice Hamza Muazu give di ruling for di case of fundamental human…

CBN Governor wey Oga Presido Tinubu suspend don carry DSS go court
CBN Governor wey Oga Presido Tinubu suspend don carry DSS go court

Central Bank of Nigeria Governor wey Oga Presido Tinubu suspend don carry the Department of State Services DSS go court sake of say dem still de detain am. Emefiele for one motion wey him lawyer file, dey find order from the High Court of the Federal Capital Territory take enforce him right to take move around. For…

CBN don tok say banks go still de collect old naira note after February 10 deadline
CBN don tok say banks go still de collect old naira note after February 10 deadline

Central Bank of Nigeria Governor Godwin Emefiele don tok say banks go still de collect old naira note after February 10 deadline. Emefiele tok when he appeared for one interactive session with House of Representatives Ad Hoc Committee on top Currency Redesign and Naira Swap Policy Matter. The CBN governor, no tok when bank go stop to…

CBN don introduce domestic card   
CBN don introduce domestic card  

The Central Bank of Nigeria don introduce wetin dem call Nigerian national domestic card scheme. The domestic card scheme introduction na part of CBN efforts to take improve online payment system for we country CBN Governor, Godwin Emefiele tok say the domestic card go help deepen electronic payment for the country because e go give users option.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x