Tag: Governor Nyesom Wike

Governor Wike don present 550 billion naira budget estimate for 2023   
Governor Wike don present 550 billion naira budget estimate for 2023  

Rivers State Governor, Nyesom Wike don present one budget estimate of five hundred and fifty billion naira for year 2023. Governor Wike still announce free feeding programme for primary schools students to take encourage them make dem go school. The Governor still explain say him government go fund the budget from Federation Account Allocation Committee money, thirteen…

Governor Wike don increase him Special Assistants to 200,000
Governor Wike don increase him Special Assistants to 200,000

Rivers State Governor, Nyesom Wike don increase him Special Assistants on political units to 200,000. Governor Wike as him de inaugurate the last batch of the one hundred thousand wey him appoint, tok say him decide to increase the number to take give more people wey to work with am chance. The Governor still tok say the…

Rivers State Governor, Nyesom Wike increase him special Assistants to 50,000
Rivers State Governor, Nyesom Wike increase him special Assistants to 50,000

Rivers State Governor, Nyesom Wike don increase him new appointment on top Special Assistants for Political Units from 28,000 to 50,000 The Special Assistant to Governor Wike as e take concern Media, Kelvin Ebiri, confirm the appointments for one statement wey be the third set wey the governor go make for this week alone.

PDP Board of Trustee Members go meet Governor Wike for Port Harcourt
PDP Board of Trustee Members go meet Governor Wike for Port Harcourt

PDP Board of Trustee Members go today meet Governor Nyesom Wike for Port Harcourt wey be Rivers State capital. The emergency meeting wey the BOT put together na part of efforts by PDP to take settle Wike plus other southern governors for the party wey de vex. The BOT delegation go still try convince Wike plus him…

Governor Wike don hold meeting with AA Presidential candidate, Hamza Al-Mustapha
Governor Wike don hold meeting with AA Presidential candidate, Hamza Al-Mustapha

Rivers State Governor Wike don hold meeting with AA Presidential candidate, Hamza Al-Mustapha for him house for Port Harcourt. Al-Mustapha na him been serve as Chief Security Officer late General Sani Abacha wey rule as Military Head of State between from 1993 till 1998. Toli people no know wetin happen for that meeting because Governor Wike and…

Peter Obi don meet Nyesom Wike, Mimiko plus other people dem
Peter Obi don meet Nyesom Wike, Mimiko plus other people dem

The presidential candidate for Labour Party, Peter Obi, don still meet Rivers State Governor, Nyesom Wike and former governor of Ondo State wey be Olusegun Mimiko. Former Cross River State Governor, Donald Duke; Benue State Governor, Samuel Ortom; Abia State Governor, Okezie Ikpeazu, Gombe State former governor, Ibrahim Dankwambo still attend the meeting wey take place for…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x