Tag: Imo State

Bandits don kill two NSCDC operatives for Imo state
Bandits don kill two NSCDC operatives for Imo state

Bandits don kill two Nigeria Security and Civil Defense Corps operatives for Obiangwu inside the Ngor-Okpala Local Government Area  wey de for Imo state. The state tok tok person for NSCDC wey be Chimeziri Noel confirm the tori to news people them. Noel tok say the officers de do na normal duties when the gbege shele.

APC presidential candidate, Bola Tinubu don carry him campaign go Owerri   
APC presidential candidate, Bola Tinubu don carry him campaign go Owerri  

All Progressives Congress presidential candidate, Bola Tinubu don carry him campaign go Owerri, Imo State. Oga Presido Muhammadu Buhari come the APC campaign rally, together with Governors Hope Uzodinma of Imo State, Governor Babajide Sanwo-Olu of Lagos plus Governor Dave Umahi of Ebonyi State. Bola Tinubu for him message, promise say, him go carry we people comot…

Oga Presido Buhari don commission some projects for Imo State
Oga Presido Buhari don commission some projects for Imo State

Oga Presido Muhammadu Buhari don commission thirty-six Kilometres dualised Owerri-Orlu road plus the first phase of the fifty-three Kilometres dualised Owerri-Okigwe roads for inside Imo State. Oga Presido Buhari commission the roads as part of him one-day working visit to Imo State. Oga Presido still inaugurate reconstructed and refurbished Imo House of Assembly Complex for Owerri wey…

Four catholic church reverend sisters wey men wey carry gun kidnap, don gain freedom
Four catholic church reverend sisters wey men wey carry gun kidnap, don gain freedom

Four catholic church reverend sisters wey men wey carry gun kidnap last Sunday for Okigwe-Umulolo side for Okigwe Local Government Area inside Imo State don gain freedom The Secretary-General of Sisters of Jesus The Saviour, Zita Ihedoro, tell tori people this one for Owerri wey be Imo State capital. Men wey carry gun been kidnap the reverend…

Imo State say dem go hold mass burial for pipo wey die for illegal refinery explosion
Imo State say dem go hold mass burial for pipo wey die for illegal refinery explosion

Imo State Government don tok say dem go hold mass burial for pipo wey die fire explosion for the site illegal crude oil refinery for Abaeze community for inside Ohaji/Egbema Local Government Area of the state. Commissioner for Information, Declan Emelumba, tok say the pipo burn so tey nobody fit recognize dem. Declan Emelumba still tok say…

INEC contacts missing staff after gunmen attack in Imo State
INEC contacts missing staff after gunmen attack in Imo State

The Independent National Electoral Commission has confirmed that it had established contact with two of its missing staff after the gunmen attack in Imo State on Thursday. The commission also announced the extension of voter registration and suspension to other areas in the state after an official of the commission was killed by gunmen in Ihitte Uboma…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x