Tag: Independent National Electoral Commission

INEC Chairmo don deny allegiate say dem receive money from International partners
INEC Chairmo don deny allegiate say dem receive money from International partners

Independent National Electoral Commission Chairmo, Professor Mahmood Yakubu don deny allegiate say dem receive money from International partners to take conduct 2023 general elections. Professor Yakubu tok say the only money wey INEC get for the election for the elections na from Federal Government. The INEC Chairmo tok this one for one meeting wey him get some…

INEC don ban smartphones for polling booths
INEC don ban smartphones for polling booths

Independent National Electoral Commission don ban smartphones for polling booths for 2023 general elections. INEC Chairmo, Professor Mahmood Yakubu tok this one for him address for one Stakeholders Summit for Abuja. Professor Yakubu come still challenge Nigerians say make dem reject any attempt from politicians to take buy their vote.

Court don order INEC make them resume Voter Registration
Court don order INEC make them resume Voter Registration

Federal High Court Abuja on order INEC make them resume Voter Registration. The order so by Justice Inyang Ekwo de come more than three months after INEC suspend Continuous Voter Registration, after one-month extension from June 30 go reach July 31, 2022. Justice Ekwo made the order for the case against INEC wey one Anajat Salmat plus…

INEC list conditions wey parties fit take change their vice presido candidates
INEC list conditions wey parties fit take change their vice presido candidates

Independent National Electoral Commission don list conditions wey parties fit take change their vice presido candidates wey be say their name don dey with dem before before. This one de happen after reports come out say All Progressives Congress plus Labour Party nominate their vice presido on part time basis before dem go conclude talk to choose…

INEC agree to extend voter registration by 60 days
INEC agree to extend voter registration by 60 days

Independent National Electoral Commission don agree to extend continuous voter registration by sixty days as e take concern the resolution House of Representatives been pass. The Chairmo for House of Representatives Committee on top Electoral Matters,Aisha Dukku, give the update for today plenary to take respond to the point of order wey Minority Leader, Ndudi Elumelu raise.…

INEC tok say dem no go add another two months for political parties to take do their primaries
INEC tok say dem no go add another two months for political parties to take do their primaries

Independent National Electoral Commission don tok say dem no go add another two months for political parties to take do their primaries INEC Chairmo, Professor Mahmoud Yakubu tok say June 3, 2022 still be the deadline wey political parties get to take conduct their primary and still submit their candidates lists. Professor Yakubu tok this one for…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x