Tag: #INEC

INEC Chairmo don tok say nothing go stop 2023 elections
INEC Chairmo don tok say nothing go stop 2023 elections

Independent National Electoral Commission, Chairmo, Professor Mahmood Yakubu, don tok say 2023 general elections go hold as the commission take plan am despite say many men wey carry gun de attack some of their offices. Professor Yakubu tok this one so when him address audience for Chatham House wey de for London. The INEC chairmo tok say…

Federal Government don promise Nigerians say 2023 election go still hold
Federal Government don promise Nigerians say 2023 election go still hold

Federal Government don promise Nigerians say 2023 election go hold The Minister on top Information plus Culture, Lai Mohammed, na him give the assurance after Independent National Electoral Commission tok say election fit no because of insecurity. Lai Mohammed tell tori people for Abuja say, no kind threat fit stop INEC make dem no conduct the elections…

INEC don warn say insecurity fit threaten this year general elections
INEC don warn say insecurity fit threaten this year general elections

Independent National Electoral Commission don warn say insecurity fit threaten this year general elections. Na the Chairmo for INEC Board of the Electoral Institute wey be Professor Abdullahi Abdu Zuru na him tear the warning. Professor Abdullahi wey tok this one for election security training resources for Abuja, say INEC go do everything possible to make sure…

Governor Sanwo-Olu don collect him PVC
Governor Sanwo-Olu don collect him PVC

Lagos State Governor, Babajide Sanwo-Olu don collect him Permanent Voter Card wey INEC reprint. Governor Sanwo-Olu pick him PVC for Independent National Electoral Commission office de dey for Sura area for Lagos Island Local Government Area. The governor come use the occasion beg Lagosians wey don reach voting age, make dem go collect the PVCs from different…

Fire don destroy INEC offices for inside Ogun and Osun states   
Fire don destroy INEC offices for inside Ogun and Osun states  

Fire don destroy INEC offices for inside Ogun and Osun states. For Osun State, the fire destroy parts of the INEC office wey de for Ede South Local Government Area. INEC tok tok person wey be Seun Osimosu confirm this one give tori people. For Ogun State, people wey we no know attack and come still burn…

Court don ask INEC make dem respond to new case wey de try to disqualify Tinubu from the 2023 presidential election
Court don ask INEC make dem respond to new case wey de try to disqualify Tinubu from the 2023 presidential election

Federal High Court don ask INEC make dem respond to new case wey de try to disqualify Bola Tinubu from the 2023 presidential election. According to the case wey de before Justice Ahmed Mohammed, one group wey call their self Incorporated Trustees of Kingdom Human Rights Foundation International claimed say Tinubu violate Section 90, subsection 3 for…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x