Tag: Kuje Prison

Federal Government don concludes investigation on top Kuje Prison Break
Federal Government don concludes investigation on top Kuje Prison Break

The Federal Government don concludes investigation on top Kuje Prison Break The Minister on top Interior matter wey be Rauf Aregbesola, tok say the say dem no go make the outcome of the investigation public. Aregbesola come still tok say many of the prisoners wey escape from the prison, still de the run while dem don capture…

Police arrest one prisoner wey escape from Kuje Prison for inside Ogun State
Police arrest one prisoner wey escape from Kuje Prison for inside Ogun State

Police don arrest one prisoner wey escape from Kuje Prison for inside Ogun State. The police arrest the prisoner wey him name na Yakubu Abdulmumuni for Sango Ota yesterday wey be July 11, 2022. The tot tok person for the Ogun State Police Command, Abimbola Oyeyemi, confirm say police capture the twenty-eighty-year-old man for one statement.

64 terrorists escape from Kuje Prison
64 terrorists escape from Kuje Prison

Minister of Defence, Bashir Magashi don confirm say sixty-four terrorists dey among prisoners wey escape from Kuje Prison. Bashir Magashi come still suggest say those wey attack the prison do so to take free the terrorists. Permanent Secretary for Ministry of Interior, Shuaib Belgore, who still visit the Kuje Prison to take see things for himself, agree…

Oga Presido Muhammadu Buhari don visit Kuje Prison for Abuja
Oga Presido Muhammadu Buhari don visit Kuje Prison for Abuja

Oga Presido Muhammadu Buhari don visit Kuje Prison for Abuja, after terrorists attack the prison. Oga Presido Buhari reach Kuje prison this afternoon to see the damages wey the terrorists dem cause. As Oga Presido dey move round the prison, him see many motor wey burn, walls wey break plus including barbed wire wey the terrorists dem…

600 inmates escape from Kuje Prison
600 inmates escape from Kuje Prison

Federal Government don confirm say six hundred prisoners escape from Kuje prison after terrorists attack the facility. Permanent Secretary for Ministry of Interior, Shuaibu Belgore wey talk this one when him visit the facility, explain say them don catch three hundred hundred prisoners wey run. Belgore tok say him de suspect say terrorists wey attack the prison…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x