Tag: Lagos State Emergency Management Agency

One middle-aged woman wey attempt suicide, don jump inside Lagos Lagoon
One middle-aged woman wey attempt suicide, don jump inside Lagos Lagoon

One middle-aged woman wey attempt suicide, don jump inside Lagos Lagoon. This one happen so happen around University of Lagos side for the Lagoon. Permanent Secretary for Lagos State Emergency Management Agency, Olufemi Oke-Osanyintolu, confirm this one so to Lasgidi FM News Desk for telephone interview.

Fire de burn for Ijora Olopa Frozen Food Market
Fire de burn for Ijora Olopa Frozen Food Market

Fire de burn for Ijora Olopa Frozen Food Market. Lagos State Emergency Management Agency wey confirm the matter for one update, say the market dey for Eko under bridge. LASEMA Oga wey be Olufemi Oke-Osanyintolu say though no know the cause of the fire, but all the market under the bridge burn. Oke-Osanyintolu come still tok say…

LASEMA say na because say safety measures no de  cause Mile 2 fire iincident
LASEMA say na because say safety measures no de cause Mile 2 fire iincident

LASEMA say na because say safety measures wey no dey, cause Mile 2 fire incident. Permanent Secretary for Lagos State Emergency Management Agency, wey be Femi Oke-Osayintolu tell Lasgidi FM’s Chukwuemeka Obioma this one for the place wey the thing happen. Oke-Osayintolu say small investigate wey dem do, show say the fire happen for Aboki Truck Yard…

LASEMA blames Oworonshoki canal accident on driver’s carelessness
LASEMA blames Oworonshoki canal accident on driver’s carelessness

The Lagos State Emergency Management Agency has attributed the plunging of a bus into a canal at Oworonshoki area of Lagos to carelessness on the part of the bus driver. The General Manager of the Agency, Olufemi Oke-Osanyintolu told Lasgidi FM News Desk that information gathered at the scene of the incident revealed that the driver of…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x