Tag: Lagos State Government

Lagos State Government say make dem audit all lifts for public offices inside the state
Lagos State Government say make dem audit all lifts for public offices inside the state

The Lagos state government through the Lagos Safety Commission don order say say make dem audit all lifts for public offices inside the state. This one so de happen after Doctor Vwaere Diaso die for inside lift for Lagos Island General Hospital. The Permanent Secretary for the Ministry of Information plus Strategy, Olumide Sogunle, tok say the…

More questioning don dey follow di mass burial of EndSARS protest victims
More questioning don dey follow di mass burial of EndSARS protest victims

Di mass burial of victims of di EndSARS protest for Lagos State don dey make many dey question the roles of major actors play. Adesina Ogunlana wey be one of di lawyers wey represent victims of di EndSARS protest for di Lagos State Panel of Inquiry, tok se di state government confirm se pipu die all ova…

Lagos State Government confirm award of multi-million naira for mass burial of victims of October 20, 2020 EndSARS protest
Lagos State Government confirm award of multi-million naira for mass burial of victims of October 20, 2020 EndSARS protest

Di Lagos State Government don confirm se dem give contract of over sixty-one million naira to tek do mass burial of victims of di EndSARS protest wey happen for October 2020. Di Ministry of Health confirm se dem give out di contract on July 19, wey cover one hundred and three unclaimed bodies from di protest of…

Lagos State Government don divert traffic for Women Marathon
Lagos State Government don divert traffic for Women Marathon

Lagos State Government don announce say dem go divert traffic within Lagos Island, Ikoyi plus Victoria Island for tomorrow Women Marathon. Organisers for the Lagos Women Run confirm say about twenty-five thousand runners go take part for the event wey go start around 6AM. The marathon go start Tafawa Balewa Square for Lagos Island and move pass…

Lagos State Government don extend okada ban to 4 more local government areas
Lagos State Government don extend okada ban to 4 more local government areas

Lagos State Government don extend okada ban to 4 more local government areas, the ban so go start from September 1st. This ban still cover five local council development areas. The local government areas wey this ban cover na Kosofe, Oshodi-Isolo, Somolu plus Mushin Local Government Areas. The Local Council  Development Areas wey this ban cover na…

Lagos State Government don destroy okada wey taskforce been seize
Lagos State Government don destroy okada wey taskforce been seize

Lagos State Government don begin dey destroy okada wey taskforce been seize as the government don tok say dem go ban okada for some parts inside the state. Our own Najite Atirene, who de for the place wey dem wan destroy the okadas, say the task force say dem go destroy over seven thousand okada. The Taskforce…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x