Tag: #Lagos State

Governor Sanwo-Olu say works wey de happen for different parts of the state dey sweet him belle
Governor Sanwo-Olu say works wey de happen for different parts of the state dey sweet him belle

Governor Sanwo-Olu say works wey de happen for different parts of the state dey sweet him belle well-well. This works dem na the construction of one Psychiatric Hospital for Ketu-Ejinrin in Epe Local Government Area which Governor Sanwo-Olu tok say go help deal with matter wey concern mental issues for inside the state. Governor Sanwo-Olu still visit…

Governor Sanwo-Olu commission flyover for Rivers State
Governor Sanwo-Olu commission flyover for Rivers State

Lagos State Governor Babajide Sanwo-Olu don commission flyover for Port Harcourt Rivers State wey Governor Nyesom Wike administration construct. Governor Sanwo-Olu wey commission the flyover for Waterlines junction wey de for Aba Road tell Governor Wike say him do well. For him side, Governor Wike come tok say him go still do more projects as him administration…

NLC don hold nationwide protest on top ASUU strike   
NLC don hold nationwide protest on top ASUU strike  

Nigeria Labour Congress don hold nationwide protest on top ASUU strike wey don pass five months. This protest wey happen for different different part of we country, na part of NLC plan to take show ASUU say dem dey together. For Lagos, NLC members protest for Ikeja wey be the state capital. Governor Babajide Sanwo-Olu no de…

Fuel queues don return for Lagos as petrol scarcity continues for inside the state
Fuel queues don return for Lagos as petrol scarcity continues for inside the state

Fuel queues don return for Lagos as petrol scarcity continues for inside the state. Lasgidi FM Chukwuemeka Obioma wey monitored the situation for Victoria Island, observe say petrol de sale for one hundred and sixty-five naira per litre for major filling stations. Some motorists wey de queue for fuel still tell Obioma say dem don spend many…

Supreme Court don rule say female students for Lagos State fit wear hijab
Supreme Court don rule say female students for Lagos State fit wear hijab

The Supreme Court don rule say female students for schools wey Lagos State Government get fit wear hijab come school. The court dismissed appeal from the Lagos State Government and come still uphold one Court of Appeal judgment wey hold say e no de fair make the state government ban female students make dem no wear hijab.…

Lagos State Government inaugurate squad to take enforce okada ban
Lagos State Government inaugurate squad to take enforce okada ban

Lagos State Government don inaugurate squad wey go join police to take enforce okada ban for six Local Government Areas, highways, major roads plus bridges for inside the state. Commissioner for Transportation, Frederic Oladeinde, tok for one statement say the Oada ban de in line with the state Transport Sector Reform Law. The Commissioner wey tok this…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x