Tag: Lagos

Lagos State don file manslaughter charges against the driver wey drive BRT bus enter train
Lagos State don file manslaughter charges against the driver wey drive BRT bus enter train

Lagos State Government don file manslaughter charges against the driver wey drive BRT bus enter train wey de move for Ikeja Lagos State Government drag the driver, wey dem identified as Osibanjo Oluwaseun, on top sixteen counts of manslaughter before Justice Oyindamola Ogala before the State High Court in Ikeja. The Lagos State Director of Public Prosecutions,…

Labour Party say no be true say Peter Obi no send Oba of Lagos when him come Lagos
Labour Party say no be true say Peter Obi no send Oba of Lagos when him come Lagos

Labour Party say no be true say Peter Obi no send Oba of Lagos when him visit Lagos last for him campaign. Labour Party Lagos State Chairmo, Dayo Ekong, tok say Peter Obi write to Oba Rilwan Akiolu to request say him wan come him palace. Dayo Ekong say dem tell Obi say Oba Akinolu no ge…

Police for Lagos don kill one man for Rago Market
Police for Lagos don kill one man for Rago Market

One officer for the Lagos State Police Command don kill one man for the Alaba Rago Market for Ojo Local Government Area. This one de happen so twenty-three days after ASP Drambi Vandi shot and come still kill one female lawyer wey be Bolanle Raheem for the Ajah roundabout on Christmas Day. Police tok tok person, Benjamin…

One middle-aged woman wey attempt suicide, don jump inside Lagos Lagoon
One middle-aged woman wey attempt suicide, don jump inside Lagos Lagoon

One middle-aged woman wey attempt suicide, don jump inside Lagos Lagoon. This one happen so happen around University of Lagos side for the Lagoon. Permanent Secretary for Lagos State Emergency Management Agency, Olufemi Oke-Osanyintolu, confirm this one so to Lasgidi FM News Desk for telephone interview.

Construction company don hand over Lekki Deep Seaport to Lagos State Government
Construction company don hand over Lekki Deep Seaport to Lagos State Government

Reports from the airport say the protest by the workers forced some of the airlines operating from MMA Terminal Two to stop flight operations. Governor Babajide Sanwo-Olu wey attend the handover ceremony, promise say him go expand the roads wey de lead to the seaport. Governor Snwo-Olu still tell community people where the Lekki Deep Seaport dey,…

Women don hold rally for Bola Tinubu & Governor Babajide Sanwo-Olu for Lagos
Women don hold rally for Bola Tinubu & Governor Babajide Sanwo-Olu for Lagos

Some Women don hold rally for APC 2023 presidential plus governorship candidates wey be Bola Tinubu and Governor Babajide Sanwo-Olu for Lagos State. The women wey be traders wear pink t-shirts wey carry APC symbols plus the candidates, marched through Lagos Marina down to Mobolaji Johnson Arena for Onikan. Lagos State Governor, Babajide Sanwo-Olu plus him Deputy,…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x