Tag: Lagos

Court don rule say LASTMA no get power to impose fine without court order
Court don rule say LASTMA no get power to impose fine without court order

Lagos State High Court don rule say LASTMA no get power to impose fine without any court order. Justice Olalekan Oresanya declare this one so as him de deliver judgment for one court case wey one driver, Lawal Aliyu file against LASTMA, Lagos State Government plus the state’s Attorney General. The judge come still hold say LASTMA…

Lagos State Governor, Babajide Sanwo-Olu don meet Atlanta Mayor for USA
Lagos State Governor, Babajide Sanwo-Olu don meet Atlanta Mayor for USA

Lagos State Governor, Babajide Sanwo-Olu don meet Atlanta Mayor for United States of America. The Governor meeting with Mayor Andre Dickens na to take renew the relationship between Lagos and Atlanta. Governor Sanwo-Olu for one short post for Facebook, tok say Lagos and Atlanta don enjoy more than fifty years of relationship. Governor Sanwo-Olu still tok for…

Court don rule say make Ice Prince de for Ikoyi Prison
Court don rule say make Ice Prince de for Ikoyi Prison

Court don rule say make Nigerian rapper wey be Ice Prince dey for Ikoyi Prison sake of say on an allegiate say him assault one police officer and come still attempt to kidnap am. Lagos Police Command tok tok person wey be Benjamin Hundeyin tell Lasgidi FM’s Najite Atirene say police carry Ice Prince go one Magistrate…

Lagos State Government don warn say people wey disobey Okada ban go spend 3 years for prison
Lagos State Government don warn say people wey disobey Okada ban go spend 3 years for prison

Lagos State Government don warn say people wey disobey Okada ban go spend 3 years for prison. Commissioner for Transportation, wey be Frederic Oladeinde come still remind people wey de live for Lagos say Okada riders plus their passengers go face the same punishment if they catch them. Oladeinde give this warning as him de follow tori…

NDLEA arrests Lagos airport cleaner wey de lead drug group
NDLEA arrests Lagos airport cleaner wey de lead drug group

National Drug Law Enforcement Agency officers don arrest one cleaner for Murtala Muhammed International Airport Lagos wey de lead one drug group. NDLEA arrest the suspect wey dem identify as Ohiagu Sunday after dem arrest one passenger wey wan travel go Dubai. NDLEA’s Director for Media plus Advocacy, FEMI BABAFEMI tok this one for one statement for…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x