Tag: Lagos

LASEMA don conclude operation on top building wey collapse for Onipanu
LASEMA don conclude operation on top building wey collapse for Onipanu

Officers of the Lagos State Emergency Management Agency don conclude operation on top building wey collapse for Onipanu area of the state. Permanent Sece for the Agency, wey be Femi Oke-Osanyintolu, tell tori people say the three-storey building wey nobody dey live inside collapse reach ground. Oke-Osanyintolu come still tok say investigate de show say the incident…

Oga Presido Buhari celebrate with Governor Sanwo-Olu as him clock 57
Oga Presido Buhari celebrate with Governor Sanwo-Olu as him clock 57

Oga Presido Muhammadu Buhari don celebrate with Lagos State Governor, Sanwo-Olu as him clock the age of 57. Oga Presido Buhari for one statement wey him Special Adviser on top Media plus Publicity wey Femi Adeina release, tell Governor Sanwo-Olu say him do well on top infrastructure, security and business matter for Lagos. Oga Presido Buhari come…

Demolition for site wey highrise building collapse for Ikoyi go start tomorrow
Demolition for site wey highrise building collapse for Ikoyi go start tomorrow

everything don ready for the demolition of the remaining two highrise buildings wey dey for the site where one 21-storey wey dey under construction collapse for Gerrard Road for Ikoyi inside Lagos. This one de come more than seven months after the building collapse on November 1, 2021 and still claim over 40 people lives. Lagos State…

Lebanese man face manslaughter charges on top reckless driving for inside Lagos
Lebanese man face manslaughter charges on top reckless driving for inside Lagos

One Lebanese man, John Greg go face manslaughter charges on top reckless driving for inside Lagos State. This one na because say the victim of the accident wey happen for Sanusi Fafunwa Street, Omotola Akinsanya don die as she de receive treatment for hospital. The tok tok person for the Lagos State Police Command, wey be Benjamin…

Lagos State Police Command don dismiss claim say one terror attack go happen for Badagry
Lagos State Police Command don dismiss claim say one terror attack go happen for Badagry

Police Public Relations Officer for inside Lagos State wey be Benjamin Hundeyin come de tok this one for him reaction for one WhatsApp voice-note wey de claim say people wey wan attack Badagry don camp for Muhammadu Buhari Estate wey de for Agemowo. Hundeyin tok say the content for the voice-note no be true, him come still…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x