Tag: metro

Ogun Police confirm say River don carry two men
Ogun Police confirm say River don carry two men

Ogun Police confirm say River don carry two men, Femi Akinola and Tunde Falade for river sey de for Itori area for the state. Ogun Police Command Tok Tok person wey be Omolola Odutola tok for statement say Akinola and Falade traveled from Lagos go Ogun State to take attend inauguration of one Cherubim and Seraphim Church…

Pastor Taiwo Odukoya for Fountain of Life Church don die, after him loose him first and second wives
Pastor Taiwo Odukoya for Fountain of Life Church don die, after him loose him first and second wives

Pastor Taiwo Odukoya for Fountain of Life Church for Ilupeju area of Lagos don die, after him loose him first and second wives. The church announce for their Facebook page say Pastor Odukoya die for United States of America on Monday wey be August 7. If you remember say Pastor Odukoya lose him first wife, Pastor Bimbo…

Court send skit maker, Trinity Guy go prison
Court send skit maker, Trinity Guy go prison

One Family Court wey sit for Iyaganku, Ibadan, Oyo State don send skit maker, Trinity Guy go Agodi prison sake of say, him de exploit one 10-year-old girl. The Magistrate, P.O. Adetuyibi still send the girl papa and mama go prison till when the court go mention the matter for July 11. The Magistrate no hear the…

Kogi State Commissioner of Police tok dem hack him facebook account.
Kogi State Commissioner of Police tok dem hack him facebook account.

The Kogi State Commissioner of Police, AKEEM YUSUF, talk sey him no dey in control of hin account sey dem don hack am since September 2022. C.P. YUSUF deny sey hin no post anything on Facebook about Afrobeat musician, SEUN KUTI sey hin for thank God sey hin no end up for lagoon because of the video…

Bandits don kill two NSCDC operatives for Imo state
Bandits don kill two NSCDC operatives for Imo state

Bandits don kill two Nigeria Security and Civil Defense Corps operatives for Obiangwu inside the Ngor-Okpala Local Government Area  wey de for Imo state. The state tok tok person for NSCDC wey be Chimeziri Noel confirm the tori to news people them. Noel tok say the officers de do na normal duties when the gbege shele.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x