Tag: Naira

CBN don direct banks make dem receive plus still give out old naira notes
CBN don direct banks make dem receive plus still give out old naira notes

The Central Bank of Nigeria don direct banks make dem receive plus still give out old naira notes across we country. The CBN give the instruction for Bankers’ Committee meeting wey happen on Sunday. CBN tok say the directive de in-line with Oga Presido Buhari administration commitment to de obey court orders.

CBN say dem no go change February 10 deadline to take change old Naira notes
CBN say dem no go change February 10 deadline to take change old Naira notes

Central Bank of Nigeria say dem no go change February 10 deadline to take change old 1000, 500 and 200 Naira notes. CBN Governor, Godwin Emefiele, na him tok this one so upon say Supreme Court don rule against the February 10 deadline. Emefiele wey tok for one meeting for Abuja with people wey represent some foreign…

Court don ban CBN say make dem no extend February 10 deadline to take withdraw old naira notes
Court don ban CBN say make dem no extend February 10 deadline to take withdraw old naira notes

Justice Eneojo Eneche for the Federal Capital Territory High Court don ban CBN, President Muhammadu Buhari plus twenty seven banks say make dem no extend February 10 deadline to take withdraw old naira notes for inside we country. For the case wey five political parties file, the court still grant order wey direct the Chief Executive Officers…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x