Tag: Napoli

Napoli dey consider Paris Saint Germain bid for Victor Osimhen
Napoli dey consider Paris Saint Germain bid for Victor Osimhen

Napoli of Italy don dey consider Paris Saint-Germain one hundred and twenty million euro bid for Nigerian striker, Victor Osimhen. Napoli Presido, Aurelio de get hope to jack up to one hundred and fifty million euros through Osimhen but no oda club dey willing to offer more dan PSG. Other clubs that had shown interest in signing…

Osimhen don score for Napoli 1-nil win against Fiorentina
Osimhen don score for Napoli 1-nil win against Fiorentina

Nigerian striker, Victor Osimhen miss one penalty but still score another goal to give Napoli a one-nil win over Fiorentina for their first home match since dem win the Serie A title. Osimhen score with penalty for seventy fourth minute after Nicolas Gonzalez foul Khvicha Kvaratskhelia for the penalty area.

Osimhen win Seria A Under Twenty Three Most Valuable Player Award
Osimhen win Seria A Under Twenty Three Most Valuable Player Award

Super Eagles striker, Victor Osimhen don win Serie A Most Valuable Player for footballers wey de between the age of twenty three. Osimhen wey de play for Napoli, beat Juventus striker Dusan Vlahovic and AC Milan’s Rafael Leao to take win the prize. Osimhen don score fourteen league goals for twenty-six games wey him play for Napoli…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x