Tag: National

Femi Falana tok say no election don attract attention pass 2023 presidential election
Femi Falana tok say no election don attract attention pass 2023 presidential election

Human rights lawyer, Femi Falana tok say no election don attract attention pass 2023 presidential election since Nigeria get independence over sixty years ago. Falana still tok say petitions wey follow last general election to put judiciary for blackmail plus intimidation wey we never see for Nigeria history. The Senior Advocate of Nigeria still warn people wey…

Military don warn against public protests
Military don warn against public protests

The Military don warn against public protests as Presidential Election Petition Tribunal wey de sit Abuja prepare to deliver judgment for the petition wey de challenge Oga Presido Bola Tinubu as Presido. The Director on top Defence Information, Brigadier General Tukur Gusau who give warning for statement, advise anybody wey de plan to cause violence for the…

Oga Presido Tinubu don adjust him ministers positions
Oga Presido Tinubu don adjust him ministers positions

Oga Presido Bola Tinubu don adjust him ministers positions even before de enter office. This adjustment so, affect Federal Ministries for for of Marine and Blue Economy. Osun State former governor, Gboyega Oyetola, wey Tinubu named as Minister on top Transportation, now go be Minister for Marine and Blue Economy. The Minister on top Transportation na Sa’idu…

House of rep reject motion wey wan stop increase for fuel price
House of rep reject motion wey wan stop increase for fuel price

House of Representatives don reject one motion to take stop increase for price of fuel. The House tok say dem go investigate increase for fuel price plus increase for transportation cost. The House still tok say e no go dey fair make dem put mouth for the matter because, committee don de investigate the matter.

Tinubu dissolve boards of federal agencies, institutions
Tinubu dissolve boards of federal agencies, institutions

Oga Presido Bola Tinubu don dissolve Federal Government agencies, institutions plus companies wey government get. Oga Presido action so no affect Boards of Commissions and Councils wey de listed for the Third Schedule, Part One, Section 153 for 1999 Constitution. Secretary to the Government of the Federation, George Akume, tok say Oga Presido Tinubu take the decision…

Oga Presido Tinubu met State Governors
Oga Presido Tinubu met State Governors

Oga Presido Bola Tinubu don met with the thirty-six states governors for we country for inside  the Council Chamber wey dey for the Presidential Villa inside Abuja. The meeting so, na the first meeting wey Oga Presido go hold with governors since him enter office. Oga Vice Presido Kashim Shettima, Secretary to the Government of the Federation,…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x